Gender Roles in Africa
Mama Caro dey wash plate early momo when papa Caro start to dey para for her saying; you stupid woman, I no know why I marry you since you no fit born male child for me. All my family too…
News, statements and announcements from Correct Connect Africa Foundation. Corrections are shown on each article with their date.
Tep Ra
Mama Caro dey wash plate early momo when papa Caro start to dey para for her saying; you stupid woman, I no know why I marry you since you no fit born male child for me. All my family too…
Tep Ra
We dey shout sey this life no balance But make we sha remember sey Baba God na the best planner Come tell me how wetin God create no go balance But if we actually reason am well E go be…
Tep Ra
Person gender na whether the person be male or female, whether you be woman or man. God create every pesin to be male or female although as e take be now some people dun dey use their hand change their…
Tep Ra
Dem tell her say her work na for kitchen and de ‘oda room ‘ only, Dem tell her say na to born children be her duty, Say she no fit put mouth on top matter wey be man own, Dem…
Tep Ra
As we share am Gender be like anger Some soft, some hard You no fit see the one wey soft small, hard small like minder Gender na man and woman Na so dem teach us The two both of them…
Tep Ra
” I now pronounce you husband and wife. You may now have the lovely pleasure to kiss the bride ” The Pastor gladly pronounced Their heads ‘slow motioned’ towards each other’s lips to share their first matrimonial kiss. (Well, they…
Tep Ra
White Weddings Victoria, Victorian White dress because of pride The right pride is Victoria Prelude to white weddings The proposal; They are taking knees For good luck they say “break a leg” So we set the quartz axe for the…
Tep Ra
Marriage: A Bonding Ritual Marriage a bonding ritual that connects not two hearts but two souls. A life long commitment said in the presence of the people they love. Withholding nothing but giving everything. Marriage the bonding ritual that showcases…
Tep Ra
Aisha is a flower, A wayside flower that belongs to everyone, Every passerby, even the common dogs, But as I sit nursing the curse of Eve, My virginity a reality, Aisha will break a nuptial ribbon tonight, A man will…
Tep Ra
Like two pieces of a puzzle, marriage is fitting together. Like two pedals of a bicycle, marriage is moving together. Like two hands of the shoulders, marriage is solving together Like two joints of an axle, marriage is aligning together.…
Correct Connect Africa Foundation · 20B Muyibat Oyefusi Crescent, Omole Estate Phase 1, Ikeja, Lagos, Nigeria · info@ccaf.africa