• Tep Ra

    The African Man

    The african man dey strong. The african man no dey fear anything. The african man sabi do almost anything wey he won do. E get some kind things wey make dis man no be like other people; hin dudu skin.…

  • Tep Ra

    Birth of A Man

    “Clara waka fast with that box, your papa just call say your mama don born.” “Eeeeeeh, Aunty E wetin mama Clara born?” Mama Bright, The woman wey get mini mart opposite papa Clara house con dey ask. Like say she…

  • Tep Ra

    De Tales of African man

    De Tales of African Man Dem tok say dirty no de kill African man Na becos say wetin him eye don see, death no de part of de plan. After dem don knack am for ground finish, He still no…

  • Tep Ra

    Mikirimonization

    Dem no tell me say we get saviour for here. Queen Amina use hin beauty scatter person brain. But Dem no tell me say I fit do am, because ee don happen before. I no know sey na my forefathers…

  • Tep Ra

    Him Dey Kampe

    The matter get k-leg As e don tire me Make I yan am small As e don hook me for neck Why una no dey talk about Black man abi na only woman una sabi? Mama Africa never tell you…

  • Tep Ra

    THE AFRICAN MAN

    Comot body jhoor! Who goes that man? Wey be say, where African man stand, e fit raise shoulder No be by gra gra measures or kiti kiti standard If you no reach, no plus or minus fit make you reach!…

  • Tep Ra

    Our crown

    Una don hear de story of de person wey be the crown for our jungle Him get courage,him dey brave join with excess power His strength plenty as him de single Him dey carry all of us for mind dey…

  • Tep Ra

    Na so i be

    Right fo underground ma mama born me Planti leave dem wrap me Contri fire warm me Rain water wash me Na only pap feed me Na so i take grow. Burse burse trouser dem cover me go school Tear tear…

  • Tep Ra

    African man

    Society say real man na man wey no dey fear anything Man wey fit look danger for face Them say real man na man wey fit offer solution to anything Man wey if problem come him no go pick race…