• Tep Ra

    Na black

    De hair black De skin black No be wahala oo De trees wey green well well De water wey dey flow de go Na we get am Even this rain wey dey fall Even this harmattan cold Na only our…

  • Tep Ra

    Africa na we own( na we legacy)

    Africa na my Africa, na we own, Make we no dey carry am play, Our pikin dem don dey forget say na dem inheritance e be, Dat one na becos we no dey hype our continent as e suppose, Many…

  • Tep Ra

    NA BIG LIE!

    NA BIG LIE! Na lie dem dey lie for us alarm don blow fawo yash don open. Na big lie dem dey lie give us chop, day don brake our ears don open our eyes don clear and we no…

  • Tep Ra

    E SHOCK THEM

    Omoh make i just laugh,because as e dey be e shock dem bad bad For their mind that year dem be no reason far dem be no get dat Intel say we go cruise far like mad Ahhh omoh them…

  • Tep Ra

    Africana

    Africa, na you be me I no go ever bleach my body Your color for my body Na my beauty Africa, your black skin No dey too need medicine E no bi like oyibo skin Wey disease dey take play…

  • Tep Ra

    MY ROOT

    one root no fit stand tree oh! two sef no do, Dem go need join hand together make their leg for fit ground well well. Every root get story for mind How dem take dey help this tree make e…

  • Tep Ra

    African Consciousness

    AFRICAN CONSCIOUSNESS Africa! Na another world of yin own A race wey different from the known We be like strange and antagonistic being wey no geh trace We be unprecedented monsters to other race But….omo we survive! We been dey…

  • Tep Ra

    Mindset

    Oyinbo pepper White as snow, Blacky no yellow But him skin self glow; Oyinbo pick iron Use am do motor, Blacky pick iron Use am make idol; Oyinbo like him motor Enter and ride, Blacky like him idol But he…

  • Tep Ra

    Na one day e go be

    Na one day e go be Na one day e go be Wey our dunghill go free Wey our silent cries go buzz And no place go be like home Na one day e go be Wey black go dey…

  • Tep Ra

    Oil and Water

    Oil and Water The year na twenty-one hundred and plenty things don happen. The Twenty Fifty Reform wey finally unite the whole leaders wey dey Africa make our continent, wey be sufferhead before, begin dey sustain herself kpata kpata don…